8 Yu go vomit all wetin yu don chop, den all di praiz wey yu praiz am, nor go mean anytin again.
Wiked pipol go vomit di money wey dem tif. God go take am back with di ones wey dey dia belle.
Make yu nor try to tok sense give foolish pesin, bikos e nor go value am.
Nor chop honey too mush bikos e sweet, so dat yu nor go vomit, bikos yu too chop am.
Even yor own brodas and family dey against yu; dem don join doz wey won kill yu. Make yu nor trust dem, even doh dem dey trit yu well.”