Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 23:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Listin to yor papa; bikos without am, yu nor go dey dis world and wen yor mama don old, make yu still dey respet am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 23:22
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My pikin, make yu listin wen yor papa dey korrect yu and follow wetin yor mama dey tish yu,


Shidren wey get sense dey always bring joy to dia papa; but foolish shidren nor dey respet dia mama.


“Some pipol dey curse dia papa and some nor dey tank dia mama.


“Di mout wey dey laf en papa and nor dey obey en mama kommand, bird from valley go plok am komot and vulture go chop am finish.


My pikin, make yu do wetin yor papa tell yu and nor ever forget wetin yor mama tish yu.


Each of una must respet en papa and mama and una must keep my laws. Na mi bi Oga una God.


Make una dey respet and honor pipol wey senior una. Make una fear una God; Na mi bi God.


Bikos Moses sey, ‘Make yu respet yor papa and mama’ and ‘Anybody wey curse en papa or mama, dem must kill-am.’


Anybody wey nor respet en papa and mama, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ