Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 23:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Listin my pikin; make yu get sense and tink how yu dey live yor life.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 23:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make yu listin to yor tishas kon learn evritin wey yu fit learn.


My pikin, listin well-well and make my life bi ezample to yu.


Anytin wey yu won do, make yu plan am well, den evritin wey yu do go dey okay.


Lazy pipol, make una learn lesin from di way ant dey live dia life.


Make una komot from where fools dey and una go get life. Make una kom follow wisdom waka.”


Dem go tell di eldas for di town sey, “Awa pikin too sturbon and e nor dey hear word, e dey chop and drink anyhow.”


But make una look well! Make una dey kareful, so dat una nor go forget wetin una don take una eyes si. As long as una dey life, make una nor let dis tins komot from una mind! Make una make sure sey una tell una shidren and grand-shidren about dis tins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ