Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 23:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Wen yu sidan dey chop with important pesin, make yu dey kareful well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 23:1
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu don si pesin wey get good work? E dey-dey with kings and nor bi with yeye pipol.


If yu dey too chop and nor dey beleful, make yu respet yorsef.


Wen dis pipol dey follow una chop di fellowship food wey God don bless, dem bi like shuku-shuku for una body. Dem bi like shepad wey nor dey shame, bikos e kare for only ensef. Dem bi like kloud wey just dey blow, but rain nor dey fall. Dem bi like tree wey nor get fruits and God don rut dem komot from groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ