26 Make yu nor promise to pay money wey anoda pesin dey owe,
Trobol dey follow who promise to pay di money wey strenja owe. So, e betta if yu nor put yorsef for di matter at-all.
Na only pesin wey nor get sense go promise to pay anoda pesin debt.
Pesin wey promise to pay money wey strenja dey owe, make una hold en propaty, especially if na ashawo e promise to pay for.