Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 22:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 I don rite thirty words wey go give yu wisdom, betta advise and

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 22:20
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God promise dey pure well-well like silva wey dem melt for fire.


Make una listin to mi! I get betta words to tell una and na di rite words I dey tok so.


Di tisha kon try to find good words wey go make us know di trut;


I rite many-many laws for di pipol, but dem dey rijet dem, bikos dem won follow strenj and yeye god.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ