Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 22:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Pesin wife wey dey sleep with oda men, dey get sweet mout and doz wey God dey vex for, dey fall enter di woman trap

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 22:14
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I still tell dem, “Na wimen from anoda kountry make King Solomon sin. Dis man great pass any of di king for oda nashons. God love am kon make am king ova Israel pipol, yet e still kommit sin.


So I let dem do di tins wey dey hongry dem to do kon live dia life di way dem wont am.


Ashawo and wimen wey dey bihave anyhow, na wiked trap dem bi.


I still si sey, woman wey wont make man sleep with am, dey set trap for am and dis one dey wiked and bad pass deat. Pipol wey dey obey God, go fit eskape am, but doz wey dey sin, go enter di trap.


So wen God si all dis tins, E vex bikos en shidren dey disobey am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ