Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 22:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Lazy pipol dey always sey, “Lion dey outside and e go kill us”, so dem nor go gri go out.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 22:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yu dey lazy, tins nor go eazy for yu, but if yu dey do wetin dey rite, trobol go dey far from yu.


If yu like, dey lazy and dey sleep anyhow, but make yu know sey honga go soon kom kill yu.


God dey protet doz wey dey tok trut, but doz wey dey lie waka, E dey distroy dia plans.


But I ansa, “I don already pul my klot, make I wear am back again? I don wosh my leg, make I dirty am again?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ