Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 21:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 na wetin dem go like get, dem dey always tink about, but good pipol sabi give well-well, bikos dem nor stingy.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 21:26
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem know sey David and en men go dey hongry and wota don dey hongry dem since for di wildaness.


Pipol wey dey dash oda pipol money, dey do dia business well and na dem good tins dey follow.


Dem dey share and give wetin dem get to poor pipol for free. Pipol go always remember dia good work forever. Dis kind pipol, go get respet and honor.


Dis pipol dey always happy to give and blessing dey follow dia shidren.


Give pipol anytin wey dem ask from yu and nor drive anybody wey kom borrow sometin from yu.”


Pesin wey dey tif, make e nor tif again. Instead, make e work hard and do good with en own hand, so dat e go fit give pipol wey nor get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ