18 Di wahala wey wiked pipol bin won kause for good pipol, na dem dey use dia own head karry am.
Pipol wey dey raitious, God dey protet dem from trobol; but trobol dey always follow wiked pipol.
Bikos of sin, Christ sofa. En wey nor do bad, sofa for doz wey do bad, so dat e go karry us go meet God. And wen dem kill-am, e wake-up as spirit.