Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 20:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 If yu curse yor papa and mama, yor life go end like lantan wey kwensh for darkness.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 20:20
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go porshu dem from where pipol stay kon still porshu dem from lite enter darkness.


Shidren! Make una respet una papa and mama, so dat una days for di land wey di Oga una God dey give una, go long well-well.


“Anybody wey do or trit en papa or mama anyhow, dem must kill-am.


Doz wey dey fear God, na lite and joy full dia body, but wiked pipol lite go soon kwensh.


Propaty wey pesin use wayo take kwik get for life, nor dey last.


bikos wiked pesin nor get betta future and dem nor dey hope for anytin again.


“Some pipol dey curse dia papa and some nor dey tank dia mama.


“Di mout wey dey laf en papa and nor dey obey en mama kommand, bird from valley go plok am komot and vulture go chop am finish.


“ ‘If anybody curse en papa and mama, dem must kill-am and en blood go dey en own head, bikos e curse en papa and mama.


God sey, ‘Respet yor papa and mama, anybody wey curse en papa or mama, dem must kill-am.’


“Den di king tell en savants, ‘Make una tie en hand and leg trow am outside for darkness, where e go kry and grind en tit.’


But di ones wey nor get sense kon tell di wise wons sey, ‘Make una give us some kerosine, bikos awa lite won kwensh.’


Anybody wey nor respet en papa and mama, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


Dem bi like wave for sea wey dey foam kom out. Dem bi like star wey nor dey stay one place and God don keep di place wey deep pass for darkness, dey wait dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ