Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 20:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Bread wey pesin tif dey sweet for mout, but e go bi like stone for en belle.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 20:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody wey promise sey e go pay strenja debt, make una hold en propaty until e pay am. Make una hold di propaty if e dey do am for pesin wey kom from anoda kountry.


Wikedness and wahala bi like food and drink to dem.


Yong man, make yu happy as yu dey yong! Make yu enjoy evry minute for dis life and do evritin wey yu won do; but remember sey yu go tell God evritin wey yu dey do.


Instead of am to enjoy tins wey go make am sin, e kon choose to sofa with God shidren.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ