Proverbs 20:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
14 Pesin wey dey buy sometin go sey, “Dis tin too dear! E too dear!” But afta e don buy am, e go-go make mout sey “Dis tin wey I buy so, cheap well-well.”
E get anytin for dis world wey fit make pesin sey, “Kom si o-o! Dis one neva happen before o-o”? But di trut bi sey, e don happen even before dem born us.
Make nobody shit en Christian broda or make am vex, bikos na God go fight for di pesin wey yu shit and wi don tell una before and wi still dey warn una sey, God go really ponish pipol wey dey do like dat.