Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 19:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Some pipol too lazy to put food for dia own mout.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 19:24
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin make Yu nor won use yor strong rite hand against dem? Make Yu kom distroy dem finish.


Lazy pipol nor even fit kook di animal wey dem katch, but doz wey get sense, dey use evritin wey dem get, well.


If yu dey lazy, tins nor go eazy for yu, but if yu dey do wetin dey rite, trobol go dey far from yu.


If yu like, dey lazy and dey sleep anyhow, but make yu know sey honga go soon kom kill yu.


Lazy pipol wey nor gri work dey kill demsef and


Jesus ansa dem, “Di pesin wey go put hand inside plate with mi, na-im go sell mi.


Jesus ansa, “Na one of una wey dey follow mi chop for di same plate.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ