Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 19:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 If pesin get hot tempa, make e ready for anytin wey go happen, bikos If yu take am komot from trobol wons, yu go still do am again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 19:19
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na vexnashon dey kill who nor get sense and na jealousy dey kill fool.


Train yor pikin well wen dem still dey yong to learn; if yu nor do like dat, yu dey help dem distroy dia life.


If yu dey listin to advise and dey ready to learn, yu go wise one day.


If yu dey vex anyhow and nor fit kontrol yorsef, yu bi like town wey nor get fence at-all and wey dey eazy for enemy to attack.


Pesin wey get hot tempa dey kause kworel and pesin wey dey kwik vex, dey sin well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ