Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 18:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 To do aproko, dey good well-well for mout wen yu dey tok am, bikos e dey sweet for body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 18:8
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evriday, na how yu go take distroy pipol yu dey plan. Yor tongue dey kut pipol like razor blade and yu sabi lie well-well.


Foolish pipol dey tok anyhow, but wetin wise pipol tok, dey heal many wound.


Wiked pipol dey do aproko waka; dem dey kause trobol and break friendship.


Foolish pesin word dey distroy am; na en own mout dey put am for trobol.


Lazy pesin bad like pesin wey dey distroy tins.


Make una nor lie about anybody and if anybody dey pass thru problem for life; make una help am. Na mi bi God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ