20 Wen yu tok betta words, belle go sweet yu, so make yu let good word kom out from yor mout and yu go dey happy.
Wise word go put betta food for yor tabol, but na only wahala wiked pipol go chop.
Just as doz wey dey judge odas dey get wetin dem deserve; na so too good pipol dey get dia reward.
To make peace with yor broda wey yu offend, hard pass to break enter town wey dem guide well-well and kworel, dey separate friends like gate wey dem lock with key.
yu go happy, if yu remember and use dem well.
tish yu wetin trut really mean. So if dem send yu go find am, yu go bring korrect ansa kom back.