Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 18:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Di mind to live fit enkourage pesin wen e dey sick, but if e nor get strong mind, e nor get hope bi dat.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 18:14
26 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God arrow don enter my body and dia poizin dey flow inside my spirit. God don make mi dey fear.


I poor well-well! I nor get anytin and na pain full my heart.


E heal pipol wey dia heart don break kon trit dia sore.


My enemies dey shaut for mi; dem dey shaut and treaten mi well-well. Dem dey karry wahala kom and dem won kill mi.


I just dey fear dey shake anyhow and I nor fit stop to shake.


Moses tell Israel pipol dis tins, but dem nor listin to am, bikos of dia sofa.


Pipol dey smile wen dem dey happy, but sorrow dey make dia spirit weak.


Happiness dey give yu good life, but sadnes dey make pesin die small-small.


Wi dey happy, bikos wi know sey di way wi dey live awa life for dis world and how wi dey bihave with una, dey show sey na God send us thru en pawa, nor bi human being own.


So make una forgive and help am, so dat e nor go luz hope and life nor go taya am.


My brodas and sistas, make una dey happy wen una dey face temptashon,


Aldo una go sofa small, but dis joy go bring happiness for una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ