Di king tell Ziba, “Evritin wey Mefiboshet get, don turn yor own.” Ziba ansa, “I go always bi yor savant! Make I always dey do wetin dey good for my king eyes!”
Wen di king hear wetin dem tok, e nor happy and e kon try to save Daniel komot from dia hand. Until aftanoon dat day, e still dey find how e go take save Daniel.