Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 18:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Respet dey kom before honor; but distroshon dey wait for proud pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 18:12
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“My Oga God, even doh I still dey yong and I nor sabi rule, Yu make mi take-ova from my papa as king.


E good to dey honest, but na disgrace go follow proud pipol.


To fear God, dey bring wisdom and to honbol yorsef, dey bring honor.


Pride dey bring distroshon and sturbones fit kill pesin.


Pesin pride go distroy am, but if e dey honbol, pipol go respet am.


“Man pikin, go tell Tyre king wetin mi God wey get pawa dey tell am: “Yu dey proud and yu dey sey yu bi god wey sidan for throne and sea dey round yu. Yu fit pritend sey yu bi god, but make yu know sey na human being yu bi and nor bi wetin yu tink.


Wen dem dey kom kill yu, yu go still tok sey yu bi god? By di time yu go si di pipol wey won kill yu, yu go know sey yu nor bi god, but na ordinary human being yu bi.


Egypt go turn to where nobody dey stay. Den una go know sey na mi bi God. Bikos yu sey na yu get Nile River,


As I still dey pray, dey konfess and beg God make E forgive mi and Israel pipol sin kon sorry for en holy temple,


God don ansa yor prayer since di very first day wen yu start to pray and beg am and na di love wey E get for yu, make mi kom so. Naw, make yu listin well-well as I dey tok kon undastand di vishon:


Anybody wey dey karry body up, dem go bring am down and anybody wey put en body for groun, dem go karry am up.”


For di same way, make una wey yong put body down for di eldas. Make una nor dey karry body up for each oda, bikos God dey oppoz proud pipol, but E dey favor doz wey dey honbol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ