Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 18:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Rish pipol dey tink sey di propaty wey dem get go protet dem like strong high wall wey dey round di town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 18:11
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Money dey protet rish pipol, but poverty dey distroy poor pipol.


Wen God won judge yu, yor money and propaty nor go fit help yu, but na to obey God bi di only tin wey go fit save yor life.


Respet dey kom before honor; but distroshon dey wait for proud pipol.


Rish pipol dey always tink sey dem wise, but poor pesin wey get betta karata, know di rite tin.


Wisdom and money fit give yu anytin wey yu wont for life, but na only wisdom fit save yor life.


Make una tell una dotas and neighbours wetin God tok: “Dead body go full evriwhere like manure wey dem skata for farm or korn wey dem gada for groun.”


Bikos awa enemies rock nor bi like awa Rock and even awa enemies know sey na so e bi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ