Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 17:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 If yu wont make pipol like yu, den forgive dem if dem do yu bad. Remember sey bad tin fit skata friendship.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 17:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pesin wey God forgive en wiked ways and sins, make e happy!


Na only trobol bad belle dey kause, but love dey kover evry sin.


Wiked pipol dey do aproko waka; dem dey kause trobol and break friendship.


Pesin wey get sense dey take korreshon if dem korrect am wons, but foolish pesin go only take korreshon afta dem don beat am well-well.


Love dey kind and patient, e nor dey jealous or boast


make yu know sey, di pesin wey bring yu wey bi sina kom back from di bad way, don save yor soul from deat and e don make Christ forgive yu all yor sins.


As una dey do so, make una love for each oda dey strong, bikos love dey kover plenty sins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ