Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 17:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Savant wey dey bihave well go get pawa for di house pass en oga yuzles pikin and di savant go get share for di oga propaty.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 17:2
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pesin wey get sense dey plok en fruit for di rite time; but na disgrace for pesin to dey sleep for harvest time.


Pesin wey bring trobol kom meet en family, nor go get anytin and foolish men go always bi savant to wise pipol.


Just as king dey happy for en wise savant, na so too e dey vex for doz wey disgrace am.


E betta to chop dry bread with peace of mind, dan to get plenty food for house with kworel.


Na fire dem take dey test gold and silva, but na God dey test pesin heart.


Na only pesin wey nor get shame go trit en papa anyhow or nor go allow en mama kom en house.


To dey beat and korrect shidren, good well-well, bikos if dem dey do anytin wey dem like, dem go make shame katch dia mama.


E betta make yu dey poor and wise as youth, dan to bi old foolish king wey nor dey take advise.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ