Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 17:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Na only pesin wey nor get sense go promise to pay anoda pesin debt.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 17:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Trobol dey follow who promise to pay di money wey strenja owe. So, e betta if yu nor put yorsef for di matter at-all.


Anybody wey promise sey e go pay strenja debt, make una hold en propaty until e pay am. Make una hold di propaty if e dey do am for pesin wey kom from anoda kountry.


If yu dey give rish pipol gift kon dey opress poor pipol make yu for get more money, yu go poor too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ