Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 17:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Pesin wey get sense dey take korreshon if dem korrect am wons, but foolish pesin go only take korreshon afta dem don beat am well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 17:10
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make pipol wey dey fear God beat and korrect mi with love! Make my head nor rijet good oil! True-true, even with all dia wiked plans, my prayers dey make dem fear.


Pikin wey get sense dey listin to en papa and mama word, but doz wey dey foolish, nor dey take korreshon.


Na only fool nor dey listin to en mama and papa word; but anybody wey dey take korreshon, go get sense.


Deat go kom meet wiked pipol wey dey always kause trobol.


If yu wont make pipol like yu, den forgive dem if dem do yu bad. Remember sey bad tin fit skata friendship.


E good make dem ponish who dey karry body up, so dat pipol wey nor know anytin, go get sense. As wise pesin, yu go get more wisdom wen yu take korreshon.


Even if yu beat foolish pesin almost die, yu nor go fit beat en foolishness komot for en body.


Pesin nor fit korrect en savant with just ordinary word, bikos even doh dem undastand am, dem nor go do wetin e tok.


I dey korrect and ponish anybody wey I love. So make yu dey sirious kon turn from sin kom meet God!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ