22 Plans dey spoil wen good advise nor dey; but many advise dey bring progress.
If yu won save yor life and Solomon own, I go advise yu sey,
King David koll and tok to di ofisas with
Any nashon wey nor get who dey guide am, go fall, but wen doz wey dey give yu good advise many, yu go prosper.
Foolishness dey make doz wey nor get sense happy; but pesin wey get sense, dey always do di rite tin.
Evribody dey like good ansa, but e dey good to tok di rite tin for di rite time!
Make yu dey sure sey dem advise yu well, before yu make any plan or go start war.
So make sure sey yu plan well before yu go fight and di more dem advise yu well, di more yu go dey win.
E get time and how to do tins; bikos di king ponishment dey strong well-well.