Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 13:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Pikin wey get sense dey listin to en papa and mama word, but doz wey dey foolish, nor dey take korreshon.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 13:1
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E do like en papa Asa kon dey obey and do only di tins wey God wont, but e nor skata di place where dem for dey woship juju, so di pipol kontinue to burn incense and offa sakrifice to dia juju.


Dis na di wise words wey Solomon tok: Shidren wey wise dey make dia papa proud, but fools dey kause pain for dia mama.


Foolish pipol dey always tink sey wetin dem dey do dey korrect, but wise pipol dey listin to odas.


Pipol wey karry body up dey find wisdom, but dem nor go si am, but undastandin dey eazy for pesin wey get sense.


Doz wey dey laf pipol nor dey like korreshon, so dem dey run from wise pipol.


Shidren wey get sense dey always bring joy to dia papa; but foolish shidren nor dey respet dia mama.


Na only fool nor dey listin to en mama and papa word; but anybody wey dey take korreshon, go get sense.


So naw, my pikin, make yu listin and hear wetin I dey tok.


If man sin against man, pesin fit beg God to forgi-am. But if man sin against God, na who go kon pray for am?” But di boys nor gri listin to dia papa, bikos God don sey E go kill dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ