Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 12:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E betta make yu bi ordinary pesin wey dey work to chop, dan to dey karry body up wen yu nor even get garri to soak.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 12:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Raitious pipol dey kare for dia animals, but wiked pipol dey trit dia own anyhow.


Dem dey praiz pesin wey get sense, but nobody dey respet wiked pesin.


Poor pipol dey bihave like sey dem get money, but doz wey get money dey pritend sey dem poor.


“ ‘Dis pipol dey praiz mi with dia mout, but dia heart dey far from mi


Anybody wey dey karry body up, dem go bring am down and anybody wey put en body for groun, dem go karry am up.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ