Jeroboam na very strong yong man, so wen King Solomon si as e dey work well-well, e kon sey make e look ova di pipol wey dey work for Manasseh and Efraim tribe aria.
Wen all Israel Pipol hear sey Jeroboam don kom back from Egypt, dem invite am kon make am king for Israel. So, na only Judah tribe kon dey obey David shidren-shidren.