I nor tell anybody wetin God put for my mind make I kom do for Jerusalem. Den for mid-nite, I wake-up kon take some among my men follow body with only one donkey wey I ride.
Di ofisas nor know where I from dey kom or wetin I go do, bikos I nor tok anytin to my fellow Jew pipol, di priests, di leaders, di ofisas or any oda pesin wey go join do di work.