Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 12:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Raitious pipol dey kare for dia animals, but wiked pipol dey trit dia own anyhow.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 12:10
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E betta make yu bi ordinary pesin wey dey work to chop, dan to dey karry body up wen yu nor even get garri to soak.


till di king go put una for one kountry wey bi like una own; where vineyard dey wey go give una wine and flower to take make bread.


Di woman ask am, “Oga God, yu nor get bucket and di well deep well-well, where yu go fit get dat kind wota?


Moses sey, “Make una allow animal wey grind korn chop from wetin e dey grind.” So, una tink sey na di melu God dey worry for?


Make una nor stop una melu make e nor chop wen e dey harvest for una.


But pesin wey get enough tins and e nor sorry for en broda or sista for Christ wey nor get at-all, na how God love go take dey inside am?


So Adoni-Bezek sey, “I don kut seventy kings hand and leg komot wons and I make dem chop food from under my tabol. But naw, God don pay mi back for wetin I do to dem.” So, dem karry am go Jerusalem and e die for der.


But Nahash pipol wey bi Ammon pipol kon ansa, “Di only way wey wi fit make peace with una, na if una agri make wi blind evribody rite eye and dis go bi disgrace for Israel pipol!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ