Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 11:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Pipol wey dey raitious, God dey protet dem from trobol; but trobol dey always follow wiked pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 11:8
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But God go save doz wey dey fear am and na-im go protet dem wen dem dey for trobol.


Wen wiked pipol die, dia hope dey die with dem, bikos dem bilive on dia own pawa.


Doz wey nor know God, wetin dem dey tok, fit distroy pesin, but di sense wey raitious pipol take dey tok, go save life.


Wiked pipol words dey put dem for wahala, but raitious pipol go eskape from trobol.


Di wahala wey wiked pipol bin won kause for good pipol, na dem dey use dia own head karry am.


King Darius kom rite give all di pipol, nashon and language wey dey di land sey: “I greet una!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ