Den my good go tok for mi leta, wen yu go si sey na only di ones wey yu give mi I take. If yu si any animal wey nor get mark, or spot or black, den make yu koll mi tif.”
Yu don shek evritin wey I get; wetin yu don si wey bi yor own? Make yu bring am kom out before my men and yor men, so dat dem go tok put for dis matter.