Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 11:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Dem go respet yu if yu get good mind; but if yu dey look for trobol waka, na trobol go follow yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 11:27
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem kon hang Haman for di pit wey e dig for Mordekai. Den di king kon stop to vex.


Wiked pipol dey porshu and ponish poor pipol. So make di evil trap wey dem set for oda pipol, katch dem.


My enemies don set trap for mi and I don taya bikos of dia wahala. Dem dig deep pit for where I dey waka pass, but na dem go fall enter by demsef.


Deat go kom meet wiked pipol wey dey always kause trobol.


Do good and share yor food with poor pipol, den God go bless yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ