Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 11:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Pipol go curse di pesin wey store en korn dey wait who go buy am for high prize; but dem go praiz doz wey sell am for di normal prize.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 11:26
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dis time, na Josef dey rule di kountry and naim dey sell food give all di pipol. Wen en brodas kom meet am, dem bow face groun.


Egypt and Kanaan pipol don use all dia money take buy food finish, so Josef kollect and karry all di money go give Fero for en palis.


Doz wey dey face wahala, dey praiz mi and I dey protet and guide wimen wey dia husband don die.


Blessing dey follow good pipol, but wiked pipol words dey put dem for trobol.


If di judge sey na di pesin wey do wrong dey innocent, evribody go curse and hate am.


Make yu dey always give tins to poor pipol and yu nor go ever lack, but if yu nor dey sorry for poor pipol, dem go curse yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ