21 Make yu know sey God go ponish wiked pipol; but na betta judgement go follow raitious pipol.
But naw, yu dey get di kind ponishment wey fit yu.
Dis pipol dey always happy to give and blessing dey follow dia shidren.
“Make una nor follow pipol do wiked tins; for inside yard, make una nor tok wetin una eye nor si, bikos plenty pipol dey tok am to take win dia kase
“Make una nor akuiz pesin for wetin e nor do and make una nor kill good pesin, bikos I nor go free anybody wey do like dat.
God hate pipol wey get bad mind, but E love doz wey dey do di rite tin.
Fine woman wey nor get sense, bi like ring wey dem put for pig nose and mout.
Wahala nor fit kom meet doz wey dey fear God, but na trobol dey always follow wiked pipol.
Good pipol dey leave propaty for dia grand-shidren, but na doz wey dey fear God dey take evritin wey wiked pipol die leave.
God hate pipol wey dey karry body up; E nor go let dem eskape en ponishment.
I nor dey vex for di vineyard again. If enemies won attack my pipol, I go mash go fight and burn dem with fire.
Di only tin wey I go let dem do for dis life: na to always dey honor mi, bikos na for dem and dia shidren-shidren good.
Den all di men wey know sey dia wife dey offa sakrifice give oda gods and di wimen wey stand der with Israel pipol wey dey stay for Egypt sout, all of dem kon gada kom tell mi sey,
Bikos dis promise na for una, all una pikin, pipol wey dey far place and all di pipol wey God go draw near ensef.”