Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 11:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Anybody wey ready to live rite, go get life; but pesin wey sey na bad tins e like to dey do, go die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 11:19
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Elijah tell di king, “Dis na wetin God tok, ‘Wetin make yu send pipol go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos yu tink sey Israel pipol nor get God wey yu fit ask? Bikos of dis, yu nor go stand from di bed wey yu dey so and yu must die.’ ”


So make una hear wetin God dey tell di king: “Yu nor go stand up from di bed wey yu dey so, bikos yu must die!” ’ ” So Elijah kon go.


Na life bi di reward to do good, but sin dey put pesin for more trobol.


Wen God won judge yu, yor money and propaty nor go fit help yu, but na to obey God bi di only tin wey go fit save yor life.


Doz wey dey follow God, go get life and dis way wey dem dey follow, nor dey kause deat.


Obey God and yu go get long life; yu go dey happy and dey save from trobol.


Pesin wey nor gri asept wisdom, go die kon go where dead body dey.


Make yu dey do good and tok trut and yu go get long life; den odas go respet and trit yu well.


But doz wey nor find mi, dey wound demsef and anybody wey hate mi, love to die.”


but for evry tribe, di pesin wey fear am and dey do wetin good, na dat pesin, E dey like.


Bikos, di reward for sin, na deat, but God gift wey Jesus Christ dey give us, na life wey nor dey end.


Make una judge well, so dat una go stay long for di land wey di Oga una God dey give una.


Wen di bad tins wey e won do, don mature, e go make am sin and wen sin don grow well-well, e go kause deat.


Na like dis una go take know God and devil shidren. Pesin wey nor dey do wetin good for God eye and nor love en broda or sista for Christ, nor bi God pikin.


So my shidren, make una nor let anybody deceive una: If pesin dey do wetin good for God eye, dat show sey dat pesin dey good, just as Christ dey good for God eye.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ