Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 11:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Trobol dey follow who promise to pay di money wey strenja owe. So, e betta if yu nor put yorsef for di matter at-all.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 11:15
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na only pesin wey nor get sense go promise to pay anoda pesin debt.


Anybody wey promise sey e go pay strenja debt, make una hold en propaty until e pay am. Make una hold di propaty if e dey do am for pesin wey kom from anoda kountry.


Pesin wey promise to pay money wey strenja dey owe, make una hold en propaty, especially if na ashawo e promise to pay for.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ