Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 10:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Pesin wey get sense dey plok en fruit for di rite time; but na disgrace for pesin to dey sleep for harvest time.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 10:5
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Lazines go make yu poor, but hard work go make yu get money well-well.


Blessing dey follow good pipol, but wiked pipol words dey put dem for trobol.


Good wife dey bring joy and pride to en husband; but wife wey dey bring shame for en husband bi like diziz for en bone.


Savant wey dey bihave well go get pawa for di house pass en oga yuzles pikin and di savant go get share for di oga propaty.


Na only pesin wey nor get shame go trit en papa anyhow or nor go allow en mama kom en house.


Wen grass die, new ones go appear and di plants for mountins go grow again,


“ ‘Ants; dem nor strong, but dem dey keep food wait dry sizin.


Lazy pipol, make una learn lesin from di way ant dey live dia life.


but dem dey store dia food for dry sizin, dey wait for wen rainin sizin go start.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ