23 Foolish pipol dey enjoy di bad tins wey dem dey do, but pipol wey get sense, dey happy to get wisdom.
Foolish pipol dey laf dia own foolishness, but doz wey dey fear God, dey know and ask for forgivenes.
Foolishness dey make doz wey nor get sense happy; but pesin wey get sense, dey always do di rite tin.
Yu go no pesin wey wise and dey mature bikos of di undastandin wey e get. As en word sweet rish, na so too e dey give pipol hope.
and dem dey happy to do yeye and wiked tins.
Yong man, make yu happy as yu dey yong! Make yu enjoy evry minute for dis life and do evritin wey yu won do; but remember sey yu go tell God evritin wey yu dey do.