kountry wey weak pass and dem nor go ever fit rule any kountry again. I go make sure sey dem nor dey important and dem nor go fit make any kountry do wetin dem wont.
Den my enemies go si sey God dey for my side and shame go katch dem. Dis na di same enemies wey ask sey, “Where dat yor Oga God dey?” And naw, I go si as dem dey fall and I go mash dem pass like portor-portor for road.