Obadaya 1:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Dis na di vishon wey God give Obadaya about Edom pipol. God send en savant kom di nashons and dem hear di message wey God give dem sey: “Make una ready! Make una gada una sojas go fight Edom pipol!” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |