Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 9:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 For di fourteent day for dis mont, wen evening don rish, una go do di Passova; una must keep am akordin to di rule and kommand.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 9:3
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kill di Passova lamb for di fourteent day for di sekond mont. Di priest and Levi pipol kon dey shame for diasef, so dem go God Temple go klean demsef kon offa burnt ofrin.


Di king, en ofisas and Jerusalem pipol kon choose to do di Passova for di sekond mont.


Josaya celebrate God Passova for Jerusalem. Dem kill di Passova lamb for di fourteent day for di first mont.


For di first mont for di fourteent day for evening, una go celebrate di Passova to honor God.


Israel pipol must do di Passova for di rite time.


So Moses tell Israel pipol sey make dem dey do di Passova.


bikos if na so, Christ for dey kom die for us evry year since di time wey God kreate di world. But nor bi so! E die wons and for all, so dat awa sins go-go forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ