Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 7:71 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

71 and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Ahiezer, wey Ammishaddai born, give.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 7:71
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di group for nort na Dan tribe. Di pesin wey dey lead di group na Ahiezer wey Ammishaddai born.


For di elevent day, Pagiel wey Okran born, wey dey lead Asher pipol, kon give en ofrin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ