65 and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Abidan wey Gideoni born give.
Di pipol wey go stay near dem na Benjamin tribe. Di pesin wey dey lead dis group na Abidan wey Gideoni born.
and thru Christ blood wey e pour out for us for di cross, God go draw evritin back to ensef afta E don make peace with tins for heaven and eart.