59 and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Gamaliel, wey Pedahzur born, give.
“ ‘Wen pesin won give en animal as peace ofrin, e fit bi man or woman own, but di animal must dey okay.
Di pipol wey go stay near dem na Manasseh tribe. Di pesin wey dey lead dis group na Gamaliel wey Pedahzur bi en papa.
one man goat for klean ofrin;