23 and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Netanel, wey Zuar born, give.
Dem sakrifice 22,000 melu and 120,000 sheep as fellowship ofrin. So di king and all di pipol dedikate di temple.
“I get fresh meat for house and today, I don do wetin I promise.
Doz wey stay klose to dem na Issakar tribe. Di pesin wey dey lead Issakar pipol, na Netanel wey Zuar bi en papa.
one man goat for klean ofrin;
For di third day, Eliab wey Helon born, wey bi leader for Zebulun tribe kon give en ofrin.
Dis leta na from mi Paul, Jesus Christ apostle and Timoti my broda, bikos na so God wont am.