Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 6:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 As far sey dem bi Nazirite, make dem nor chop anytin wey kom from grape farm, even if na grape seed or skin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 6:4
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen pesin vow to give ensef and any oda tin as ofrin to God, e go must do evritin wey e promise.”


e must nor drink wine, strong drink or vinegar wey dem make from wine or strong drink; e nor go drink any juice wey dem make with grape and make e nor chop any grape weda na fresh or dry one.


“ ‘As long sey dem don vow to bi Nazirite, dem must nor kut dia hair or shave am. Dem don bilong to God forever, so dem go dey holy and allow dia hair grow.


E must nor chop anytin wey dem make from grape vine; make e nor drink wine or any strong drink or chop food wey dem dey forbid.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ