Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 6:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 “ ‘Den, wen dem don boil di ram shoulder, di priest go take am kon put am for di Nazirite hand with one kake and one biscuit from di basket.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 6:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E go bring am with en own hand as food ofrin. E go bring di animal fat with en breast kon gi-am as special gift to God.


E put all dis food for Aaron and en sons hand and dem kon gi-am as special gift to God.


Moses tell Aaron and en sons sey, “Make una boil di meat for di tent gate kon chop am for der with di bread wey dey di ordinashon ofrin basket, just as God kommand.


“Make yu tell Israel pipol sey, ‘If anybody make special vow to bi Nazirite, wey bi to give ensef to God,


Even before dem go burn di fat wey dey di meat, di priest savant go kom tell di pipol sey, “Make una give di priest some meat make e roast. E nor go take meat wey dem don boil from una, escept di one wey dem neva kook.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ