Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 6:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Dem go still give one basket wey bread wey dem nor make with yist full: kake wey dem make with flower kon mix am with olive oil and biscuit wey dem take olive oil rub plus di korn ofrin and di wine wey dem nid.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 6:15
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den make bread wey nor get yist; kake wey dem mix with olive oil and biscuit wey dem rub with oil kon


But una wey plant and harvest di korn, go chop di bread kon praiz God. Una wey gada di grapes, go drink di wine for my temple yard.”


Una wey bi priests wey dey serve for di altar, make una wear sak klot kon kry! Make una go mourn for di temple till day break, bikos korn and wine nor dey wey una go offa give una God!


Di priest dem dey mourn, bikos wine and korn ofrin nor dey to offa for di temple again.


Who know weda di Oga una God go shange en mind kon bless una with many-many food. Den una go offa korn and wine gi-am again.


“ ‘If di ofrin na bread wey dem bake for oven, den dem must nor make am with yist. E fit bi tick bread or biscuit wey dem make with flower kon mix am with olive oil.


If anybody tank God with dis ofrin, e go still bring bread wey dem nor make with yist: weda di bread strong or dem mix am with olive oil. E fit bi biscuit wey dem rub olive oil put or kake wey dem make with flower kon mix am with olive oil.


“Make yu take Aaron and en sons go di tent gate, bring dia garments, di anointin oil, di yong melu for di sin ofrin, di two ram and di basket of bread wey nor get yist.


den dem go take one melu and ram for peace ofrin. Dem go sakrifice dem give God with di korn ofrin wey dem mix with olive oil. Dem must do am, bikos God go appear to dem today.’ ”


two lita of wine, as drink ofrin. God like dis sakrifice smell well-well.


“ ‘Di priest go give all dis tins to God kon offa di sin and di burnt ofrin.


But anytin wey una dey do, weda una dey chop or drink, make una do am to honor God.


Jesus mean sey, wen una chop di bread kon drink from di cup, una dey tell odas about Christ deat until e go kom back.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ